Joeboy Beginning Lyrics
aya ya ya ye
omo wahalai if dem point to my head say make i deny you
i go tell tell dem say lai lai o no be lie ah
i fit to spend all my money on you spend a couple couple milli on you
give you loving till you say e don do ye yeye
special type of feeling that i feel when im with you
on du mami wey i dey with you i want your heart and soul
and your whole body too i cant let you go im begining to begin to fall in love
am begining to begin to fall in love (ohema i don dey call you make you answer x3)
am begining to begin to fall in love
this love no be ordinary love it suppose to be one night thing
but now i don dey catch feelings i dey vex when i see you with
another person No no i no dey concetrate no more
make you felicitate your work oh hold me tight and rob all my head baby o
make i feel alright yeye
special type of feeling that i feel when im with you
on du mami wey i dey with you i want your heart and soul
and your whole body too i cant let you go im begining to begin to fall in love
am begining to begin to fall in love (ohema i don dey call you make you answer x3 )
am begining to begin to fall in love
So whenever you hear this track i just want you to vibe with it
cause it is a banger joeboy give dem joeboy give dem
joe joe joe joeboy pon deck