Friday, June 26, 2026
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us
No Result
View All Result
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
  • Nigerian Songs
  • Videos
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us
Home Naija Lyrics

LYRICS: Tekno – Better (Hope for Africa)

by Naira
August 22, 2019
in Naija Lyrics

image

STREAM/DOWNLOAD MP3

Tekno Better (Hope for Africa) Lyrics

(CHORUS)
They go like dey no see say food no dey o
they go like dey no see say road no good o
just tell me why dem go like dem no see say people dey suffer
things na yawa o eh and i pray one day make e better pass like this
say make e better pass like this say make e better pass like this oh oh
and i pray one day make e better pass like this say make e better pass like this o
say make e better pass like this oh oh money go yapa money go dey yapa
light go dey plenty fuel like laga o cuz time no dey time no dey
isiewu for sallah raba ti de naira equal to dollar o because time no dey
we dey pray for prosperity we dey pray o
for national security make we no see calamity o
we dey pray o something like jagba jantis

(HOOK)
see i no want to suffer i no want my people to suffer
me i want my people to jaye o quality education hospital for operation
so we no need to fly abroad everytime wey body dey hot

(CHORUS)
They go like dey no see say food no dey o
they go like dey no see say road no good o
They go like dey no see say people na gbana o
things ma yapa yapa o but i pray one day
make e better pass like this
say make e better pass like this say make e better pass like this oh oh
and i pray one day make e better pass like this say make e better pass like this o
say make e better pass like this oh oh money go yapa money go dey yapa
light go dey plenty fuel like laga o cuz time no dey time no dey
isiewu for sallah raba ti de naira equal to dollar o because time no dey
we dey pray for prosperity we dey pray o
for national security make we no see calamity o
we dey pray o something like jagba jantis

(OUTRO)
je ka wole o
je ka lole o
ma lole wa
j mack wole wa
seka sote o
se fasolay wa haha
se mack wole o

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025
Tools

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025

Tools

First Touch Soccer 2025 (FTS 25) Mod Apk Obb Data Download

Tools

GTA 5 Apk Obb Data Latest Download For Android

Tags: Better (Hope For Africa)tekno
ShareTweetPinSend
Previous Post

LYRICS: Joeboy – Beginning

Next Post

LYRICS: Yovi Ft. Davido & Zlatan – Its Allowed

Naira

Naira

Related Posts

LYRICS: Harmonize ft. Burna Boy, Diamond Platnumz – Kainama

LYRICS: Harmonize ft. Burna Boy, Diamond Platnumz – Kainama

LYRICS: 2Baba – Oyi ft. HI-Idibia

LYRICS: 2Baba – Oyi ft. HI-Idibia

LYRICS: Davido ft. Yonda – Animashaun

LYRICS: Davido ft. Yonda – Animashaun

Mr Eazi ft. Burna Boy – Miss You Bad [LYRICS]

Mr Eazi ft. Burna Boy – Miss You Bad [LYRICS]

LYRICS: BOJ – Obe ft. Teni

LYRICS: BOJ – Obe ft. Teni

LYRICS: DJ Prince ft. Olamide, Phyno – Piom Piom

LYRICS: DJ Prince ft. Olamide, Phyno – Piom Piom

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Recent Posts

Sara Carter’s biography & Net Worth: Wiki, FOX News husband, Age, Family

Sara Carter’s biography & Net Worth: Wiki, FOX News husband, Age, Family

Gyllrose Nude Leaked Photos/Video

DOWNLOAD Tom London – Thixo ft. Soweto’s Finest, Just Bheki, Afrikan Papi, Mathapelo Seletela mp3

DOWNLOAD Tom London – Thixo ft. Soweto’s Finest, Just Bheki, Afrikan Papi, Mathapelo Seletela mp3

DOWNLOAD Sidney Gish – Impostor Syndrome mp3

DOWNLOAD Sidney Gish – Impostor Syndrome mp3

DOWNLOAD Zarion Uti – BOBO ft. Boybreed mp3

DOWNLOAD Zarion Uti – BOBO ft. Boybreed mp3

Trending Posts

How to Apply For A Canada Visa: A 100% Working Guide
Jobs

How to Apply For A Canada Visa: A 100% Working Guide

How to Apply For A Canada Visa: A 100% Working Guide Canada is rapidly beating other countries as the top...

Read moreDetails
Scholarships : La Trobe University Scholarship Grants 2023 Australia for International Students
Scholarship

Scholarships : La Trobe University Scholarship Grants 2023 Australia for International Students

Scholarships : La Trobe University Scholarship Grants 2023 Australia for International Students Looking for how to pursue your career in...

Read moreDetails
Benefits of Migrating to Canada I Bet You Didn’t Know
Jobs

Benefits of Migrating to Canada I Bet You Didn’t Know

Many people want to migrate to Canada because the country offers many opportunities for new immigrants. People can enjoy several...

Read moreDetails
Jobs

How to Find Visa Sponsorship Jobs in the USA – Apply for Jobs in the United States of America

How to Find Visa Sponsorship Jobs in the USA – Apply for Jobs in the United States of America Are...

Read moreDetails
See Benefits of Canadian Open Work Permit for Spouse
Jobs

See Benefits of Canadian Open Work Permit for Spouse

See Benefits of Canadian Open Work Permit for Spouse Most Foreigners who are in Canada waiting for their spouse or...

Read moreDetails
Truck Driver, Tractor-Trailer Jobs in Canada– (Salary – $4,000 Per Month)
Jobs

Truck Driver, Tractor-Trailer Jobs in Canada– (Salary – $4,000 Per Month)

LocationLethbridge, AB  Salary$4,000 monthly for 40 hours per week Minimum wage is guaranteed  Terms of employment: Permanent employment Full time  Day, Shift, Early Morning,...

Read moreDetails
From Work Permit to Permanent Resident Status in Canada in these Simple Steps
Jobs

From Work Permit to Permanent Resident Status in Canada in these Simple Steps

From Work Permit to Permanent Resident Status in Canada in these Simple Steps You can apply for permanent residency (PR)...

Read moreDetails
Canadian Scholarship : See 10 Canadian Universities Offering Fully-Funded Admission [without IELTS]
Scholarship

Canadian Scholarship : See 10 Canadian Universities Offering Fully-Funded Admission [without IELTS]

Canadian Scholarship : See 10 Canadian Universities Offering Fully-Funded Admission All Over The World, Canadian Universities are notable among some...

Read moreDetails
Work in Canada; Everything You Need To Know About Canada Jobs
Jobs

Work in Canada; Everything You Need To Know About Canada Jobs

Work in Canada; Everything You Need To Know About Canada Jobs Many people from other countries look to Canada as...

Read moreDetails
Not yet ready for Permanent Residency? Optional Work Permits for Tech Workers in Canada
Jobs

Not yet ready for Permanent Residency? Optional Work Permits for Tech Workers in Canada

Not yet ready for Permanent Residency? Optional Work Permits for Tech Workers in Canada Are you a tech worker who...

Read moreDetails
  • About Us
  • Submit Songs
  • DISCLAIMER
  • DCMA
  • PRIVACY POLICY
  • Contact us

© 2026 illuminaija

No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us

© 2026 illuminaija