Soft – Bentley Benz & Gucci Lyrics
Intro
Heba
Dagogo Records baby
Ah eh
Ah ah
Soft bang bang bang
Oh oh
Verse 1
Father please don’t let me lose (Don’t make me lose)
If you give me one chance
Omo na success I go choose
Help me secure my daily bread
(My daily bread)
My money on my mind all day
Banging in my head
Pre-Chorus
Tori kpe
From the sunset to sunrise
The street is so crazy
I just dey pray to God to give me the grace o
Make I create history
Lord I need a surprise
Because truly e no easy o
Man alone no fit do am o
Man alone no fit do am o
The truth be say
If I my pikin ask me ‘why I broke?’
Na wetin I go talk?
Who I go put the blame on top
The truth be say
If you make am
Na you know
This one no say them say
Make up that your mind today
Chorus
I want a life of Bentley, Benz and Gucci (Fajagba)
(?) money money money uh yea
I want a life of Bentley, Benz and Gucci (Fajagba)
(?) money money money uh yea
Verse 2
More alert must to tear
Jaiye si ban ko li
2 seconds them must to hear
(?) Bobo something o
Eledami sey ’mgbo mi o
Make my tori unfold o
I want plenty money
I want plenty owo
Pre-Chorus
Tori kpe
From the sunset to sunrise
The street is so crazy
I just dey pray to God to give me the grace o
Make I create history
Lord I need a surprise
Because truly e no easy o
Man alone no fit do am o
Man alone no fit do am o
The truth be say
If I my pikin ask me ‘why I broke?’
Na wetin I go talk?
Who I go put the blame on top
The truth be say
If you make am
Na you know
This one no say them say
Make up that your mind today
Chorus
I want a life of Bentley, Benz and Gucci (Fajagba)
(?) money money money uh yea
I want a life of Bentley, Benz and Gucci (Fajagba)
(?) money money money uh yea
Outro
It’s Blaise on the beat baby
Heba!