Tuesday, June 23, 2026
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us
No Result
View All Result
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
  • Nigerian Songs
  • Videos
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us
Home Naija Lyrics

LYRICS: Falz – Talk

by Naira
January 11, 2019
in Naija Lyrics

image

DOWNLOAD/ STREAM MP3

[Intro]
Willis give dem

[Bridge]
Anything I talk make you talk am again
Eh eh talk am again
Anything I talk make you talk am again
Eh eh talk am again

[Verse 1]
Brother Muri shout finish we no see am for court
Eh eh we no see am for court
Election don dey come dem go need your support
Eh eh dem go need your support
Since EFCC burst in, we no see you for club
Eh eh we no see you for club
And you get legit work o na wetin you talk
Eh eh na wetin you talk

[Hook]
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o

[Verse 2]
Four year tenure
Three year holiday
Eh eh, three year holiday
Our senators don dey fight Kung-fu again
Eh eh fight Kung-fu again
Shey dem never tire? dem wan continue the race?
Eh eh dem wan continue the race
We buy your story but you no give us change
Eh eh you no give us change

[Hook]
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o

[Bridge]
Anything I talk make you talk am again
Eh eh talk am again
Anything I talk make you talk am again
Eh eh talk am again

[Verse 3]
Month don end
Oga pay salary
Eh eh Oga pay salary
In 2019
19,800 allawee
Eh eh 19,800 allawee
Instead make you work, you dey find Alhaji
Eh eh, you dey find Alhaji
You come turn your body to cash and carry
Eh eh cash and carry

[Hook]
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o

[Verse 4]
Three private jets
You say you buy am for church
Eh eh, You say you buy am for church
But your congregation no dey follow fly am of course
Eh eh, dem no dey follow fly am of course
Why your people still dey carry carry eye for someone
Eh eh carry carry eye for someone
Shey I no be person
Cause no be your tribe I come from?
Eh eh Cause no be your tribe I come from

Small man thief for market
You set fire for em body
Big man thief money we dey hail am like dummy
We dey suffer, we dey smile
We dey fear to talk
My people no get chop, my people no get work
These days we no know if authority dey for office
Cause the yawa wey we see, no be security we you promise
And the cup don full, we don tire for all the rubbish
All the punishment
Na me talk am o!

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025
Tools

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025

Tools

First Touch Soccer 2025 (FTS 25) Mod Apk Obb Data Download

Tools

GTA 5 Apk Obb Data Latest Download For Android

Tags: falzTalk
ShareTweetPinSend
Previous Post

VIDEO: Falz – Talk

Next Post

DOWNLOAD: Damola Davis – Mu Numba ft. Baseone (mp3)

Naira

Naira

Related Posts

LYRICS: eLDee – Today Today

LYRICS: eLDee – Today Today

LYRICS: Simi ft. Patoranking – Jericho

LYRICS: Simi ft. Patoranking – Jericho

LYRICS: Zlatan – Yeye Boyfriend

LYRICS: Zlatan – Yeye Boyfriend

Becca – Gina ft. Kizz Daniel [LYRICS]

Becca – Gina ft. Kizz Daniel [LYRICS]

DOWNLOAD: J. J. Hairston & Youthful Praise Ft. Rich Tolbert Jr – Miracle Worker (mp3 + Lyrics)

DOWNLOAD: J. J. Hairston & Youthful Praise Ft. Rich Tolbert Jr – Miracle Worker (mp3 + Lyrics)

LYRICS: DJ Enimoney ft. Olamide, Reminisce – Shibinshi

LYRICS: DJ Enimoney ft. Olamide, Reminisce – Shibinshi

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Recent Posts

Sara Carter’s biography & Net Worth: Wiki, FOX News husband, Age, Family

Sara Carter’s biography & Net Worth: Wiki, FOX News husband, Age, Family

Gyllrose Nude Leaked Photos/Video

DOWNLOAD Tom London – Thixo ft. Soweto’s Finest, Just Bheki, Afrikan Papi, Mathapelo Seletela mp3

DOWNLOAD Tom London – Thixo ft. Soweto’s Finest, Just Bheki, Afrikan Papi, Mathapelo Seletela mp3

DOWNLOAD Sidney Gish – Impostor Syndrome mp3

DOWNLOAD Sidney Gish – Impostor Syndrome mp3

DOWNLOAD Zarion Uti – BOBO ft. Boybreed mp3

DOWNLOAD Zarion Uti – BOBO ft. Boybreed mp3

Trending Posts

How to Apply For A Canada Visa: A 100% Working Guide
Jobs

How to Apply For A Canada Visa: A 100% Working Guide

How to Apply For A Canada Visa: A 100% Working Guide Canada is rapidly beating other countries as the top...

Read moreDetails
Scholarships : La Trobe University Scholarship Grants 2023 Australia for International Students
Scholarship

Scholarships : La Trobe University Scholarship Grants 2023 Australia for International Students

Scholarships : La Trobe University Scholarship Grants 2023 Australia for International Students Looking for how to pursue your career in...

Read moreDetails
Benefits of Migrating to Canada I Bet You Didn’t Know
Jobs

Benefits of Migrating to Canada I Bet You Didn’t Know

Many people want to migrate to Canada because the country offers many opportunities for new immigrants. People can enjoy several...

Read moreDetails
Jobs

How to Find Visa Sponsorship Jobs in the USA – Apply for Jobs in the United States of America

How to Find Visa Sponsorship Jobs in the USA – Apply for Jobs in the United States of America Are...

Read moreDetails
See Benefits of Canadian Open Work Permit for Spouse
Jobs

See Benefits of Canadian Open Work Permit for Spouse

See Benefits of Canadian Open Work Permit for Spouse Most Foreigners who are in Canada waiting for their spouse or...

Read moreDetails
Truck Driver, Tractor-Trailer Jobs in Canada– (Salary – $4,000 Per Month)
Jobs

Truck Driver, Tractor-Trailer Jobs in Canada– (Salary – $4,000 Per Month)

LocationLethbridge, AB  Salary$4,000 monthly for 40 hours per week Minimum wage is guaranteed  Terms of employment: Permanent employment Full time  Day, Shift, Early Morning,...

Read moreDetails
From Work Permit to Permanent Resident Status in Canada in these Simple Steps
Jobs

From Work Permit to Permanent Resident Status in Canada in these Simple Steps

From Work Permit to Permanent Resident Status in Canada in these Simple Steps You can apply for permanent residency (PR)...

Read moreDetails
Canadian Scholarship : See 10 Canadian Universities Offering Fully-Funded Admission [without IELTS]
Scholarship

Canadian Scholarship : See 10 Canadian Universities Offering Fully-Funded Admission [without IELTS]

Canadian Scholarship : See 10 Canadian Universities Offering Fully-Funded Admission All Over The World, Canadian Universities are notable among some...

Read moreDetails
Work in Canada; Everything You Need To Know About Canada Jobs
Jobs

Work in Canada; Everything You Need To Know About Canada Jobs

Work in Canada; Everything You Need To Know About Canada Jobs Many people from other countries look to Canada as...

Read moreDetails
Not yet ready for Permanent Residency? Optional Work Permits for Tech Workers in Canada
Jobs

Not yet ready for Permanent Residency? Optional Work Permits for Tech Workers in Canada

Not yet ready for Permanent Residency? Optional Work Permits for Tech Workers in Canada Are you a tech worker who...

Read moreDetails
  • About Us
  • Submit Songs
  • DISCLAIMER
  • DCMA
  • PRIVACY POLICY
  • Contact us

© 2026 illuminaija

No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us

© 2026 illuminaija