Friday, May 15, 2026
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us
No Result
View All Result
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
  • Nigerian Songs
  • Videos
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us
Home Naija Lyrics

LYRICS: Burna Boy – Wetin Man Go Do

by Naira
Friday, 15 May 2026, 4:02 pm
in Naija Lyrics

image

STREAM/DOWNLOAD MP3

Burna Boy Wetin Man Go Do Lyrics

[Intro]

Arrrhhhh
Champion
[Verse]

People wey dey Shayo
Those people dey here now
People wey dey jaiye oo
Those people dey here now na na
Them no dey call me tele oo
But them dey ca-call me now
Na empty belle oo
Na im make man dey feel somehow
I call my aza
Sey i be wan cashout
Sey make i put ten thousand
I put ten thousand
Everybody con cashout
Thank jehovah
Put am for my aza
Begin to find another ah ah

[Chorus]

Waka waka no rest oo
Wetin man go do
Money go dey for madam to cook Ogbono
Wetin man go do
Your pikin sef e gass go school ooh
Wetin man go do
When money come e go hear
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do
Wetin man go do ooo
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do
Wetin man go do oo

[Verse]

Call daddy savi
No go let my blessings to pass me
Enemy no go laugh me
Make the money chill and relax me
If the money dey we go faji oo
I go be the life of the party oo
E go be like sey na magic
Call me jazzman abra cadabra oo
Waka waka no rest oo
Wetin man go do

[Chorus]

Money go dey for madam to cook ogbono
Wetin man go do
Your pikin sef e gass go school ooh
Wetin man go do
When money come e go hear
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do (oh ro ro ro ro)
Wetin man go do ooo
Wetin man go do ah ah ah (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do (oh ro ro ro ro)
Wetin man go do

[Post-Chorus]

Man go fight for money (wetin man go do)
Man go fight for woman (wetin man go do)
Man go fight for business (wetin man go do)
Man go fight for nonsense (wetin man go do) uh uh
Body don dey tire
Body no be firewood (wetin man go do)
Body don dey tire
Body no be firewood (wetin man go do oo)
Wetin man go do oo do oo
Wetin man go do doo ooo
Wetin man go do oo do oo do oo do oo do oo doo
Wetin man go do

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025
Tools

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025

Tools

First Touch Soccer 2025 (FTS 25) Mod Apk Obb Data Download

Tools

GTA 5 Apk Obb Data Latest Download For Android

Tags: Burna BoyWetin Man Go Do
ShareTweetPinSend
Previous Post

LYRICS: Davido ft. Chris Brown – Blow My Mind

Next Post

LYRICS: Burna Boy – African Giant

Naira

Naira

Related Posts

LYRICS: Davido – Green Light Riddim

LYRICS: Davido – Green Light Riddim

LYRICS: Lil Kesh x Olamide – Logo Benz

LYRICS: Lil Kesh x Olamide – Logo Benz

LYRICS | Timaya ft. Olamide – Bam Bam

LYRICS | Timaya ft. Olamide – Bam Bam

LYRICS | Olamide – Logba Logba

LYRICS | Olamide – Logba Logba

DOWNLOAD: Hillsong UNITED – Whole Heart (Hold Me Now) mp3 + Lyrics

DOWNLOAD: Hillsong UNITED – Whole Heart (Hold Me Now) mp3 + Lyrics

LYRICS: Olamide – Buga Small Small

LYRICS: Olamide – Buga Small Small

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Recent Posts

DOWNLOAD Zinoleesky – Nostalgia mp3

DOWNLOAD Zinoleesky – Nostalgia mp3

DOWNLOAD Plutomania – 420 ft. Shallipopi mp3

DOWNLOAD Plutomania – 420 ft. Shallipopi mp3

DOWNLOAD Crayon – Ball mp3

DOWNLOAD Crayon – Ball mp3

DOWNLOAD Ice Prince – Basu Kidi mp3

DOWNLOAD Ice Prince – Basu Kidi mp3

DOWNLOAD Didi B – Fire in your Eyes ft. Mavo mp3

DOWNLOAD Didi B – Fire in your Eyes ft. Mavo mp3

Trending Posts

From Work Permit to Permanent Resident Status in Canada in these Simple Steps
Jobs

From Work Permit to Permanent Resident Status in Canada in these Simple Steps

From Work Permit to Permanent Resident Status in Canada in these Simple Steps You can apply for permanent residency (PR)...

Read moreDetails
Canada Jobs :Top 10 Jobs for Foreigners In Canada Without Experience
Jobs

Canada Jobs :Top 10 Jobs for Foreigners In Canada Without Experience

Canada Jobs :Top 10 Jobs for Foreigners In Canada Without Experience Statistic has it that over 1 million job openings...

Read moreDetails
Best USA Jobs for Immigrants – Work In USA
Jobs

Best USA Jobs for Immigrants – Work In USA

Best USA Jobs for Immigrants – Work In USA The United States is their top choice of location for countless...

Read moreDetails
Canada Scholarships : 2023 Energizing Canada International Entrance Scholarship at University of Calgary
Scholarship

Canada Scholarships : 2023 Energizing Canada International Entrance Scholarship at University of Calgary

Canada Scholarships : 2023 Energizing Canada International Entrance Scholarship at University of Calgary Amazing offer! The University of Calgary is...

Read moreDetails
Labourer Jobs in Canada– (Salary – $900 Per Week)
Jobs

Labourer Jobs in Canada– (Salary – $900 Per Week)

Lethbridge, AB  Salary$21.74 hourly for 40 hours per week  Terms of employment: Permanent employment Full time  Day, Evening, Night, Weekend, Shift, Overtime, Morning  Start...

Read moreDetails
How to Apply For A Canada Visa: A 100% Working Guide
Jobs

How to Apply For A Canada Visa: A 100% Working Guide

How to Apply For A Canada Visa: A 100% Working Guide Canada is rapidly beating other countries as the top...

Read moreDetails
Canada Jobs : Read How to Apply for Unskilled Jobs in Canada with Visa Sponsorship
Jobs

Canada Jobs : Read How to Apply for Unskilled Jobs in Canada with Visa Sponsorship

Canada Jobs : Read How to Apply for Unskilled Jobs in Canada with Visa Sponsorship What people are looking for...

Read moreDetails
See Benefits of Canadian Open Work Permit for Spouse
Jobs

See Benefits of Canadian Open Work Permit for Spouse

See Benefits of Canadian Open Work Permit for Spouse Most Foreigners who are in Canada waiting for their spouse or...

Read moreDetails
Dangote Refinery Recruitment 2023/2024 Portal
Jobs

Dangote Refinery Recruitment 2023/2024 Portal

Dangote Refinery Recruitment 2023/2024 Portal Is Open – www.dangoterefinery.org Dangote Refinery Recruitment 2023/2024 Portal Is Open – www.dangoterefinery.org The Dangote...

Read moreDetails
Study Abroad: Check out the Scholarships For International Students Studying in the United Kingdom
Scholarship

Study Abroad: Check out the Scholarships For International Students Studying in the United Kingdom

Study Abroad: Check out the Scholarships For International Students Studying in the United Kingdom Many students find that studying in...

Read moreDetails
  • About Us
  • Submit Songs
  • DISCLAIMER
  • DCMA
  • PRIVACY POLICY
  • Contact us

© 2026 illuminaija

No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us

© 2026 illuminaija