Mr Eazi – Supernova lyrics
(INTRO)
supernova i go buy you things from fashionova
I no go do you janglova
i go bless you with my cutiler
Its Your boy Eazi
It’s Ekelly
(REFRAIN)
Baby me i no be john bull
i go fight for your love like a jango
tell me wetin you want do
i go do anything wey you want do
baby me i no go go funny
’cause the love wey you give me girl e over me
oh baby girl you gat to trust me
if you give me make i chop i tell nobody
yeah, make i be supernova
i go buy you things from fashionova
I no go do you janglova
i go bless you with my cutiler
yeah, make i be supernova
i go buy you things from fashionova
I no go do you janglova
i go bless you with my cutiler
(HOOK)
Love it when you bend down bend down pause
all the girl dem ma give you bigger applause
girl you no be shito you be sauce
all my family must to like you by force
baby me i no go go funny
’cause the love wey you give me girl e over me
oh baby girl you gat to trust me
if you give me make i chop i tell nobody
(CHORUS)
yeah, make i be supernova
i go buy you things from fashionova
I no go do you janglova
i go bless you with my cutiler
make i be supernova
i go buy you things from fashionova
I no go do you janglova
i go bless you with my cutiler
(OUTRO)
Supernova, Fashionova
Janglova, bless you with my cutiler