(Intro)
Kilo kilo
Jeun soke oh, I wan Dey jeun soke o, all my people dem go jeun soke o, bossman dem go jeun soke
(Chorus)
When the gbedu Dey enter body, enter body
All the girl em Dey shake their body, shake their body
Oluwa Burna mo gbona feli, n shey mo gbona feli
You no get money you Dey call police, me I Dey laugh you gan ni
Uhnnn! Jidi jidi jidi jidi jidi jidi o di wo rankoto ah
(Verse 1)
Dem say I Dey crase I no normal but I go spray you the money onyeoma
You suppose to know say me no be new comer
So my baby make you no go dull am, no go dull am
(Chorus)
When the gbedu Dey enter body, enter body
All the girl em Dey shake their body, shake their body
Oluwa Burna mo gbona feli, n shey mo gbona feli
You no get money you Dey call police, me I Dey laugh you gan ni
(Verse 2)
As I Dey sing Dey feel the pounds, make the people dey chop around
Make you dey listen well cos I no fit shout
No joking around, listen make I tell you what it’s all about
I no fit tell you how water take enter coconut
You siddown inside bus you say you be boss
Oya looku looku dadada, looku looku dadada
See small pikin whe Dey para whe Dey dadada, ki lo shele papapa
Oh looku looku dadada, looku looku dadada
See small pikin whe Dey para whe Dey dadada, ki lo shele papapa
(Chorus)
When the gbedu dey enter body, enter body
All the girl em dey shake their body, shake their body
Oluwa Burna mo gbona feli, mo gbona feli
You no get money you Dey call police, me I dey laugh you gan ni
Jidi jidi jidi jidi jidi jidi o di wo rankoto
(Outro)
Gbona feli