[Intro]
Legendury Beatz
[Verse 1]
My blessing come now
Favour fall down on me
Goodness and mercy follow me everyday
Everything when I touch
For this life, everything wey I want
Shey na mansion oh, shey na Porsche o o o?
Na me get am oh, (Amin)
If dem dey doubt no mind dem
If bad belle come make you bind them
My time don come o 0
Ayo wa gba lemi oh
[Chorus]
Ire ohh… Ire
(Goodness ohh)
Ayo mi de oh… Ayo mi de oh
(My joy ohh)
Everyday oh
Showers of blessing rain on me
Shey na money wey you want oh, Oya oo
Abi o feran motor, Oya oo
(Abi you want motor (car)
Time e don come oh, ooo
Ayo wa gba lemi o
Happiness knocking, wole wa
Prosperity something, wan gbe wa
And blessing calling, o o o
Ayo wa gba l’emi o
[Verse 2]
Asiriwa wa gbo, oo
Where ever we go
Victory wey no dey finish
A’ni temi ni oh
(It is for us oh)
Loke loke, you no go run down
(Higher higher, you will not run down)
No more tension, no wahala
Tori olawole
Owo ti de oh
(Money is here oh)
Pounds ati Dollars
Ayo ata lafia
Olowo lowo bi Adenuga, if you believe oh
Sha amin o
Ani ko sha amin o
[Chorus]
Ire oh
Ayomide oh… Ayomide
Everyday oh
Showers of blessing rain on me
Shey na money wey you want oh
Abi o feran motor
(Abi you want motor (car))
Time e don come oh, ooo
Ayo wa gba lemi
Happiness knocking, wole wa
Prosperity something, wan gbe wa
And blessing calling
Ayo wa gba lemi o
[Verse 3]
Atewo ko mi a’ro… *Atewo ko mi a’ro*
Ol0rire oya ko ma ro
(Emi re ooo, oh)
Oya dance the dance of Olowo, Olowo
As you go, money go follow
Before you ask, God go answer
Ayo ayo ayo ayo
Ayo Simi dele oh
Ola bamidele
[Chorus]
Shey na money wey you want oh
Bi o fe ra motor
(Abi you want motor (car))
Time e don come oh, joy don come
Ayo wa gba lemi o
Happiness knocking, wole wa
Prosperity something, won gbe wa
And blessing calling
Ayo wa gba lemi o
[Outro]
Ore ore ore ore, ore wa gba leyin me oh
Make this love dey sweet me for body, Ko wa gba lemi
Ireti wo lemi oh (ireti gba lemi oh)
Ayo ayo ayo ayo (ayo wa gba lemi oh)